Friday 19 October 2012

QUOTE / TWEET OF THE WEEK



I can’t sacrifice my career for marriage -Nse Ikpe-Etim

see the man name sef, him name sound like the sound wey stainless cup dey make when the stainless cup fall for ground. aaah so woman dey bear name wey sound like broken bottle too.na wa o.how man go won Marty her sef with that her name sef.


No hard feelings peepz from C/River or A/Ibom state




No comments:

Post a Comment